Joke in pingin English
e get one of my friend
weh dem dey call emonighotore
e dey baff for inside open roof
bethroom,as he dey baff
one fly con fly pass
the fly con re fly pass again
nai emonighotore con dey clap
hand dey follow the fly say
na so una dey do
weh una dey take dey
make ashawo so,with
your big yantch.
translation in English ;
there was a friend
that was named emonighotore
he was bathing inside an
unroofed bathroom,as he was bathing
a fly fled passed him
then the fly fled passed again
then emonighotore started
clapping his hands saying:
this is how most of you start prostitution.
with your big buttock he said to the fly in conclusion.
Comments
Post a Comment